You are here: HomeAfricaBBC2022 01 13Article 1444153

BBC Pidgin of Thursday, 13 January 2022

    

Source: BBC

Cameroon vs Ethiopia: Afcon host kontri fit be first to qualify for second round

Di Indomitable Lions of Cameroon Di Indomitable Lions of Cameroon

Cameroon fit become di first kontri to qualify afta dia victory against Burkina Faso.

But Ethiopia wey lose dia first game to Cape Verde go wan prove point make dem no quick comot for di tournament.

De two teams meet for Afcon for 1970, wen Cameroon beat Ethiopia 3-2 and for 2016 Nations cup wia dem play goalless draw.

Di match dey happen for Olembe Stadium for Yaounde by 4pm GMT today.

Dey refresh dis page to see latest updates on di match wey go start by 16:00 (GMT).

Cameroon dey hope to get dia second win of di 2021 African cup of Nations for dia game wit Ethiopia on Thursday.

Read full article